Difference between revisions of "area"
(→Noun) |
|||
Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * àrîə |
<sm2>Pcm-ng-area.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-area.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-area.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-area.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== |
Revision as of 18:20, 5 July 2021
Naija
Etymology
From: English area
Pronunciation
- àrîə
Noun
- Na di place wey big small or big well well wey different different people dey stay.
- Dis area for Cameroon dey suffer from Boko Haram attack. — (bbc__40278, The area in Cameroon is prone to Boko Haram attacks.)
- As person dey waka pass dey area, one community wey go quick catch your eye na Ajegunle. — (bbc__17317, While passing by the area, a conspicuous place is Ajegunle.)
- Aha dat, dat place na rugged area. — (NST_cleaned__18275, That particular axis or area is known for nefariousness.)
- Na wewe people, settings or levels.
- You hear any news for area? — (ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__94, Did you hear any news in our circle?)
- Dem sabi her for area as Miss Environment. — (bbc__29466, She is known in the locality as Miss Environment.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: area