Difference between revisions of "fashi"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 19: | Line 19: | ||
#:* {{ux|dv| '''fashi!''', I no go ever fit chop Pizza belleful, I be kpako boy.|( NSC_Legbeti_2020. Forget it, As a local chap, Pizzza is not a full meal for me.)}} | #:* {{ux|dv| '''fashi!''', I no go ever fit chop Pizza belleful, I be kpako boy.|( NSC_Legbeti_2020. Forget it, As a local chap, Pizzza is not a full meal for me.)}} | ||
#na make person freestyle. | #na make person freestyle. | ||
− | #:* {{ux|dv| Ken too dey form serious, tell am make e dey '''fashi''' many tings [[ | + | #:* {{ux|dv| Ken too dey form serious, tell am make e dey '''fashi''' many tings [[smallsmall]].|(NSC_Legbeti_2020. Ken is always too serious, tell him to relax.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 16:36, 19 July 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Unknown
Pronunciation
- fáʃì
Verb
- Na make person waka leave someting follow anoda wey.
- Di girl just fashi de man im born for, come follow de big man. — ( Egbokhare_2020. The lady abandoned the father of her child and went for a rich man.)
- e be like say the Union don fashi de struggle o . — (NSC_Legbeti_2020. The union has abandoned the struggle.)
- na make person end all talk talk for matter.
- Di ref give dem wayo, fashi!. — ( Egbokhare_2020. (The Referee awarded an unmerited win to them, Forget it!)
- fashi!, I no go ever fit chop Pizza belleful, I be kpako boy. — ( NSC_Legbeti_2020. Forget it, As a local chap, Pizzza is not a full meal for me.)
- na make person freestyle.
- Ken too dey form serious, tell am make e dey fashi many tings smallsmall. — (NSC_Legbeti_2020. Ken is always too serious, tell him to relax.)
Synonyms
Translations
- English: neglect, abandon