smallsmall

Naija

Alternative form

Etymology

From English: smallsmall

Pronunciation

  • smɔ́smɔ̂

Play Play

Adverb

  1. Sey someting dey happen jejely.
    • Make we dey waka smallsmall dey go house  — (Let us work slowly to the house.)
    • Oga dey drive smallsmall abeg.  — (Driver please gently.)
  2. Sey someting no dey rush.
    • Di water dey comot smallsmall.  — (The water is not rushing.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: slowly