sharp
Naija
Etymology
From: English sharp
Pronunciation
- ʃâp
Adjective
- Make person sabi someting well well.
- Tope na sharp guy. — (Egbokhare_2020, Tope is an intelligent guy
- Pikin wey sharp like razor need new tins to fit keep dia ginger. — (bbc__81349, A child that very intelligent, needs new things to keep them busy.)
- And so as a sharp bae, make I sharpaly carry myself before anybody come carry me eh, pursue me comot. — (NST_cleaned__12112. As a smart babe, let me leave before someone comes to drive me out.)
- Wetin fit cut someting.
- Oder way for pikin wey don grow small, na if dem use anyting wey sharp, and wey don already carry blood from person wey get HIV/AIDS, take chook di pikin. — (bbc__81277, Another way for toddlers is that a sharp thing that has been used to draw blood from someone with HIV/AIDS cuts the child.)
- No be size of cutlass matter, di koko be sey e sharp abi e no sharp? — (NSC_2021, It is not the size of the cutlass that matters, the real issue is 'is it sharp or blunt?')
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: smart
Adverb
- na manner wey someting take
- About two nights ago, some mammy girls come to my house sharp one o'clock for night. — (bbc__129, __no translation__)
- Infact research don also show say no be only pikin music dey help to dey sharp, old people too dey benefit from am. — (bbc__59963, __no translation__)
- Every mama and papa want dia pikin to dey sharp, to do well-well for life, so dem dey find different means to make am happen. — (bbc__86391, __no translation__)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: smart