dull
Naija
Etymology
From English: dull
Pronunciation
- dɔ̂
Adjective
- Make business or someting wey person dey do no dey move.
- Di chemical business gaan come dey dull, — (LAG_03_Lagos-Life_M__24, The chemical business itself is also dull..)
- Sey person no quick dey understand or do someting.
- E get di way oyibo dem dey talk am now sey all play, and no work dey make Jack make e be dull boy. — (ENU_06_After-School-Lessons_DG__116, There is this European saying that All play and no work makes Jack a dull boy.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: unintelligent
Verb
- Make person no quick dey understand or do someting.
- Dat guy too dey dull person. You and am go arrange levels e go begin yarn story when e reach to do wetin una two talk. — (That guy always disappoints. You will make a plan with him and then when it's time to do what you both agreed, he'll give excuses.)
- Guy! Open eye. Work hard when your mates dem dey work, no dull yoursef. — (Brother, Focus. Work hard when your mates are working, don't disappoint yourself.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: disappoint