goatee

Revision as of 04:22, 24 September 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English goat

Pronunciation

  • gòtî

Play Play

Noun

  • Di guy goatee dey burst di girl brain.  — ((NSC_2021, The girl really likes the guy’s goatee.)
  • When boys use spirit take get goatee body go begin catch dem.  — (NSC_2021, After using spirts to stimulate beard growth, boys become full of themselves.)

Synonyms

bearbear

Translation

  • English: outcrop of chin beard/goatee