mouth
Naija
Etymology
From: English mouth
Pronunciation
- máòt
Noun
- Wetin person take dey chop, laugh and talk.
- You sure sey dat pikin wey never pass 5 years fit take im small mouth chop tiko? — (Are you sure that that child who is not above 5 years can use her mouth to eat dried meat?)
- Momoh, Momoh, dat your mouth wey you dey take laugh me, na dat same mouth you go take come beg me. — (Deuber__1957, Momoh, Momoh, you will yet apologise to me with the very mouth that you are insulting me with.)
- Na for talk to dey serious.
- No be for mouth. — (bbc__74913, I am not being boastful.)
- Na just mouth. — (NST_cleaned__40780, It is just mere talk.)
- Talk wey be sey di person wey talk am no plan do anyting.
- Na only mouth politicians for Nigeria sabi make. — (Nigerian politicians are plain insincere.)
- Wetin dey person mind.
- Na EndSARS dey everybodi mouth now for Naija. — (The EndSARS protest is trending in Nigeria.)
- On January 18 2019, Atiku close di mouth of im opponents dem wen im land US for di first time afta 12 years. — (bbc__77604, On January 18 2019, Atiku silenced his critics when he eventually arrived US after a 12 year hiatus.)
- Di ting wey open someting or wey de dey pass enter someting.
- No put hand for hole mouth. You fit no know if na bush rat or snake dey inside di hole. — (Don’t put your hand in a hole. There is no way to be sure what is inside, it could be a rat or a snake.)
Related forms
Translations
- English: mouth