Uselu
Naija
Etymology
From Edo:
- Uselu (Di quarter for Bini Kingdom where di Edaiken dey dey)
- Uselu na di place wey Federal Neuro-Psychiatric Hospital dey for Bini.
Pronunciation
ùsèlú
Noun
- Di hospital wey de dey treat person wey don kolo.
Translation
- English: "A psychiatric institution".