Difference between revisions of "alligator pepper"

Line 9: Line 9:
  
===Noun===
 
===Noun===
* Small small seed wey dey make mouth pepper person wey dey chew am.
+
* Small small seed wey dey pepper for person [[mouth]] when de begin chew am.
 
:*{{ux|dv|Hope you know na '''alligator pepper''' dem dey chop if person dey vomit. |(Egbokhare_2021, I guess you know that it is that vomiting can be stopped by eating the spicy seed.)}}
 
:*{{ux|dv|Hope you know na '''alligator pepper''' dem dey chop if person dey vomit. |(Egbokhare_2021, I guess you know that it is that vomiting can be stopped by eating the spicy seed.)}}
 
:*{{ux|dv|E bring '''alligator''' pepper and kola, them carry am round make everybody see, come give am back to am. |(katakata__102, He brought out the spicy seed and kolanut, and it was passed around for everyone to see before it was returned.)}}
 
Revision as of 17:21, 5 July 2021

Naija

Etymology

From: English alligator and pepper

Pronunciation

  • àlìgétɔ̀ pɛ́pɛ̀

Play Play

Noun

  • Small small seed wey dey pepper for person mouth when de begin chew am.
  • Hope you know na alligator pepper dem dey chop if person dey vomit.  — (Egbokhare_2021, I guess you know that it is that vomiting can be stopped by eating the spicy seed.)
  • E bring alligator pepper and kola, them carry am round make everybody see, come give am back to am.  — (katakata__102, He brought out the spicy seed and kolanut, and it was passed around for everyone to see before it was returned.)

Translations

  • English: spicy seed that is of the Aframomum danielli, citratum and exscapump species