alligator pepper
Naija
Etymology
From: English alligator and pepper
Pronunciation
- àlìgétɔ̀ pɛ́pɛ̀
Noun
- Small small seed wey dey pepper for person mouth when de begin chew am.
- Hope you know na alligator pepper dem dey chop if person dey vomit. — (Egbokhare_2021, I guess you know that it is that vomiting can be stopped by eating the spicy seed.)
- E bring alligator pepper and kola, them carry am round make everybody see, come give am back to am. — (katakata__102, He brought out the spicy seed and kolanut, and it was passed around for everyone to see before it was returned.)
Translations
- English: spicy seed that is of the Aframomum danielli, citratum and exscapump species