Difference between revisions of "area"
Line 7: | Line 7: | ||
<sm2>Pcm-ng-area.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-area.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-area.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-area.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== |
Revision as of 17:24, 5 July 2021
Naija
Etymology
From: English area
Pronunciation
- ˈɛriə
Noun
Na di place wey big small or big well well wey different different people dey stay
- Unilag people dey for dat area — (deuber__2168, __no translation__)
- How di area dey be? — (KAD_29_Boys-Talk_DG__96, How is the area ?)
- Ehn ere dey di area. — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__24, Eh Women are in the area.)
- You hear any news for area? — (ABJ_GWA_02_Market-Food-Church_DG__94, Did you hear any news about this place?)
- Dem sabi her for area as Miss Environment. — (bbc__29466, __no translation__)
- if I wan go new area, na Pidgin, I go dey speak. — (NST_cleaned__32837, __no translation__)
- But many area people say all dis one no be true. — (bbc__22986, __no translation__)
- Dis area for Cameroon dey suffer from Boko Haram attack. — (bbc__40278, __no translation__)
- e destroy di whole area. — (bbc__69115, __no translation__)
- Aha dat, dat place na rugged area. — (NST_cleaned__18275, __no translation__)
- As person dey waka pass dey area, one community wey go quick catch your eye na Ajegunle. — (bbc__17317, __no translation__)
- Dem say for dat community, na im dey epp chook eye for dia security problem and dat one don epp reduce di way thief di come di area. — (bbc__29630, __no translation__)
- Di robbers land di area for 4pm Thursday 5 April, block road den enta plenty commercial banks and di police station wey dey di area wia dem kill nine policemen wey include one pregnant policewoman. — (bbc__38030, __no translation__)
- Tori won give conditional approval to Turkey pipo, to dey fit travel without visa to Europe passport-free area of Schengen. De say, dis move, na part of one of di deal-dem, wey Turkey sign, to take dey enjoy, as dem agree to dey take back migrant-dem wey don already cross over di Aegean sea enter Greece. — (ja102__4710, __no translation__)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: area