betterbody
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English better and body
Pronunciation
- bɛ̀tábɔ̀dí
Noun
- Make person dey well for body and mind.
- Everyting wey government go try do suppose be for di betterbody of pikin. — (Egbokhare_2021, Everything the government is doing should be to improve the welfare of the child.)
- Every pikin suppose make e dey enjoy physical, sense and spiritual betterbody wey make sense. — (childrights__351, Children should enjoy the best of physical, mental and spiritual well-being.)
Synonyms
Translations
- English: welfare