bo
Naija
Etymology
From unknown
Pronunciation
Play
Play
Interjection
- Word wey person dey put join talk make e use am show sey di talk don tire am.
- Leave am bo make e dey price kobo kobo for Iphone. E never ready to buy correct phone. — (Leave him alone to keep looking for a very cheap Iphone. He's not ready to buy a good phone!)
Synonyms
Translations