bow leg
Naija
Etymology
From English: bowleg
Pronunciation
- bólɛ̀ɡ
Noun
- Condition wey dey make person leg curve.
- Some pikin dey get bowleg from when dem born dem. — (Some children are born with bow legs.)
- No be true sey dem no fit use surgery correct bowleg. — (It is a lie that bowlegs cannot be corrected by surgery.)
Related forms
Translation
- English: bowleg