coconut water
Naija
Alternative forms
Etymology
From English coconut water
Pronunciation
- kòkònɔ́twɔ̀tá
Noun
- Water wey dey for inside coconut.
- Dem lie give us sey make we no drink coconut water. Sey e dey make person no know book. — (They lied to us that we should not drink coconut water because it makes people dull.)
Related forms
Translations
- English: coconut water