Difference between revisions of "cottonbud"
(→Naija) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | * | + | * [[cotton bud]] |
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ''cotton bud'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 10: | Line 10: | ||
<sm2>Pcm-ng-cottonbud.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-cottonbud.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-cottonbud.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-cottonbud.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Na [[smallsmall]] sticks wey cotton wool rap de up and down for cleaning ears. | |
− | + | :* {{ux|dv|Di kind '''cottonbud''' wey dey market dese days eh, na fake. |(Egbokhare_2020. The kind of budded sticks on sale in the market these days are fake.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|Inside my ear dey scratch me, I beg find me one '''cottonbud''' for your pikin tings. |(NSC_Legbeti_2021. My ear itches, kindly let me have one of your baby's cotton bud.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * | + | * [[cottonwool]] |
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: budded sticks for cleaning ears | + | * English: ''budded sticks for cleaning ears'' |
Revision as of 18:33, 20 January 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English cotton bud
Pronunciation
- kɔ̀tìnbɔ̂d
Noun
- Na smallsmall sticks wey cotton wool rap de up and down for cleaning ears.
- Di kind cottonbud wey dey market dese days eh, na fake. — (Egbokhare_2020. The kind of budded sticks on sale in the market these days are fake.)
- Inside my ear dey scratch me, I beg find me one cottonbud for your pikin tings. — (NSC_Legbeti_2021. My ear itches, kindly let me have one of your baby's cotton bud.)
Synonyms
Translations
- English: budded sticks for cleaning ears