fatibobo
Naija
Alternative Form
Etymology
From English: fat and bum
Pronunciation
- fàtíbɔ̀bɔ́
Noun
- Person wey get too much fat for body.
- Dat boy don turn fatibobo. — (That boy has become fat.)
Adjective
- Sey person fat
- Dat fatibobo girl con find you for house. — (That fat girl came to the house to check on you.)
- E pikin na fatibobo. — (Chis child is obese.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: fat, obese