fire
Naija
Alternative Forms
Etymology
From: English fire
Pronunciation
- fáɪ́ȷà
Noun
- Someting wey dey comot blue or red light wey dey burn and wey de dey use cook someting.
- Na fire wey person dey use cook na im dey still burn house. — (Fire can be both useful for cooking and dangerous when it ignites a conflagration.)
Related forms
Translation
- English: fire
Verb
- Make person dey nack.
- Bobby and Susan dey like fire each oder. — (Bobby and Susan both enjoy having sex with each other.)
- Make dem use someting send someting wey fit enta person body, wunjure am.
- Di police just dey fire di people wey come tief for di estate. — (The police shot at the the thieves who came to rob at the estate.)
- No be sey vigilante get gun, if kasala burst now, anyting dey inside wey de go fire? — (It is not just enough that the local vigilante have guns, do they have bullets to shoot?)
- Make jazz or strong ting wey eye no fit see come meet person begin affect am or im life.
- As dey carry am go different different hospital no fit find wetin dey do am, people begin reason sey village people fire am be that. — (Since they could not diagnose what was wrong him/her after going from one hospital to another, the general opinion was that s/he had been bewitched.)
Synonyms
Translation
- English: to have sex, shoot, enchant