fuel
Naija
Etymology
From: English fuel
Pronunciation
- fúɛ̀
Noun
- Wetin be like chemical water wey dey let engine dey start.
- I dey go buy fuel for generator. — (I am off to buy fuel for the generator.)
- E no end dia o, di generator go still need fuel or diesel to give am power. — (bbc_44940, The generator will still need fuel or diesel to power it.)
- Wetin person dey chop.
- I beg tell Oga say our belle need fuel . — (Please tell the boss that we are hungry.)
Synonyms
Translations
- English: petrol, food