future
Naija
Etymology
From: English future
Pronunciation
- fútʃɔ̀
Noun
- Time wey still dey front wey never happen.
- Me, I know sey my future dey very bright. — (I know I have a bright future.)
- Wetin don pass, don pass my sister. Just face di future. — (My sister, bygones are bygones. Face the future.)
- Future go sweet for me and my guy once I fit just get belle. — (A great future awaits my boyfriend and I once I am able to get pregnant.)
Adjective
- Time wey still dey front wey never happen.
- Di report contain 30 recommendations wey fit improve future elections. — (bbc__51777, The report contained 30 recommendations likely to improve future elections.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: future