Difference between revisions of "ginger"
(→Noun) |
(→Verb) |
||
Line 28: | Line 28: | ||
#Sey doings wey person or someting get dey fit make tings dey happen. | #Sey doings wey person or someting get dey fit make tings dey happen. | ||
#:*{{ux|dv|Di tin wey '''ginger''' me to read well na sey my [[pile]] go flog me if I fail o.|(Egbokhare_221, What really motivated me to study hard was the fact that my father would flog me if I failed.}} | #:*{{ux|dv|Di tin wey '''ginger''' me to read well na sey my [[pile]] go flog me if I fail o.|(Egbokhare_221, What really motivated me to study hard was the fact that my father would flog me if I failed.}} | ||
− | |||
#:*{{ux|dv|She say na 23-time Grand Slam winner Serena Williams na im '''ginger''' her to dey play Tennis. |(brila__1417, She said that it was Serena Williams, the 23-time Grand Slam winner who inspired her to play tennis.)}} | #:*{{ux|dv|She say na 23-time Grand Slam winner Serena Williams na im '''ginger''' her to dey play Tennis. |(brila__1417, She said that it was Serena Williams, the 23-time Grand Slam winner who inspired her to play tennis.)}} | ||
− | |||
− | |||
#Sey people blood dey hot ontop [[matter]] wey de [[carry]] for [[head]] reach [[protest]]. | #Sey people blood dey hot ontop [[matter]] wey de [[carry]] for [[head]] reach [[protest]]. | ||
#:*{{ux|dv|Women all over di world don begin '''ginger''' demself, dey protest for equal pay. |(bbc__101145, World over, women are beginning to gear up to agitate for pay parity.)}} | #:*{{ux|dv|Women all over di world don begin '''ginger''' demself, dey protest for equal pay. |(bbc__101145, World over, women are beginning to gear up to agitate for pay parity.)}} |
Revision as of 19:34, 8 July 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English ginger Zingiber officinale
Pronunciation
- dʒíndʒà
Noun
- Na spice wey de dey use cook food or make agbo.
- My pikin wey no dey like ginger... — (IBA_14_Bukky-And-Ope_DG__78, my child dislikes ginger.)
- Doings wey dey make tings dey happen.
- Pikin wey sharp like razor need new tins to fit keep dia ginger. — (bbc__81349, A child with high intelligence quotient needs to learn new things to keep that high learning motivation going.)
- Im follow salute all di troops and e ginger dem sey make dem dey focused and make dem dey professional as dem dey work. — (bbc__58641, He joined in commending the troops and encouraged them to remain focused and to act professionally in the discharge of their duties.)
- Na sey person blood begin hot ontop matter and con carry am put for head reach to protest.
- President Muhammadu Buhari interview dey make Nigerian ginger for social media — (bbc__83473, The interview of President Muhammadu Buhari has triggered numerous backlashes from Nigerians on social media.)
- Onana just dey shine for Ajax since im waka come di club for 2015 and im ginger don pay as e kolobi di Dutch cup with dem. — (brila__1240, Onana has been outstanding in Ajax since joining the club in 2015 and his zeal and zest has paid off with him winning the Dutch Cup with the club.)
Translations
- English: Zingiber officinale/ginger, motivation, protest
Verb
- Sey doings wey person or someting get dey fit make tings dey happen.
- Di tin wey ginger me to read well na sey my pile go flog me if I fail o. — (Egbokhare_221, What really motivated me to study hard was the fact that my father would flog me if I failed.
- She say na 23-time Grand Slam winner Serena Williams na im ginger her to dey play Tennis. — (brila__1417, She said that it was Serena Williams, the 23-time Grand Slam winner who inspired her to play tennis.)
- Sey people blood dey hot ontop matter wey de carry for head reach protest.
- Women all over di world don begin ginger demself, dey protest for equal pay. — (bbc__101145, World over, women are beginning to gear up to agitate for pay parity.)
- Workers for di National Assembly start four days warning strike on Monday, wey make dem block di gate dey ginger. — (The National Assembly workers signalled the beginning of a four day warning strike when picketing commenced on Monday. )
Antonyms
Translations
- English: to inspire/motivate, to protest