igbiyen
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
Play
Usage
- Na club girls dey use am for warri to call oyibo.
Noun
- Wetin dem dey call oyibo.
- Na igbiyan im dey scam. — (She is duping a whiteman.)
- She want marry igbiyan. — (She wants to marry a white man.)
Synonyms
Translations