kiss
Naija
Etymology
From: English kiss
Pronunciation
- kɪ̑s
Verb
- Make person dey put mouth for anoder person mouth or anywhere for person face.
- I no dey allow my children watch film where de dey kiss. — (I don't allow my children watch movies with kissing scenes.)
- For our side for here, e de dey one kind one kind for man or woman wey never marry to dey kiss for public. — (In our society, it is unacceptable for unmarried people to be found kissing in public places.)
- Make two car jam deirsef but make e be sey di two car no too spoil.
- E no get how you go drive for Lagos for one week wey person no go kiss your moto with their moto, bike or keke. — (It’s impossible to drive for a week in Lagos and no one will slightly brush against your car with their car, motorcycle or tricycle.)
Synonyms
Translations
- English: kiss, brush-past