koti
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- kòtí
Noun
Name wey dem dey call policeman.
- Koti suppose dey respect law, abi? — (NSC_2020, The police should have regard for the law, don't you think?)
- Dem say koti na our friend but e come be like sey na enemy dem be. — (NSC_2022, The police is said to be our friend but appparently they are our enemy.)
Synonym
Translation
- English: Policeman