nighty
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: nightie
Pronunciation
- nàìtí
Noun
- Dress people dey wear go sleep.
- I no like to dey wear nighty dey sleep. — (I dislike wearing a nightie to bed.)
- E no good make person sleep make e no wear nighty for room wey AC cold well well. — (Its not healthy sleeping without a nightdress on in an Airconditioned room.)
Translations
- English: nightgown