noting
Naija
Etymology
From English: nothing
Pronunciation
- nɔ́tìn
Pronoun
- When someting no dey.
Antonym
Translation
- English: nothing
Idiom
- Sey person de anoder person back dey support am for wetin e dey do.
- Guy notin do you na you go win dat election. — (Bro we've got your back, you will definitely win the election.)
- My mama tell me say make I no worry sey noting do me. — (My mother told me to put my mind at ease that I have her support.)
- When every every dey fine with person.
- You dey okay paddy? Notin do me. — (Are you okay friend? I am fine.)
- Notin do you collect di injection. — (You can handle it. Take the injection.)
Translations
- English: to be fine, to have someone's back/ support