off
Naija
Etymology
From: English off
Pronunciation
- ɔ̂f
Verb
- Make wetin dey on before make e no dey on again.
- I beg help me off dat light. — (Switch off the light please.)
- How far, off am. — (WAZA_06_Cigarettes_T__231, Hey! put it off.)
- Make dem kill person or someting.
- Dem just off di man collect him money. — (They killed the man after robbing him of his money.)
- Police na im off di armed robber. — (Its the police that killed the armed robber.)
- Make someting shock person.
- As I see my dog dey chop bread, e off me! — (I was shocked when I saw my dog eating bread.)
- E off you as you score di goal shey? Na wetin dey happen if you dey train well well. — (You were shocked because you scored the goal right? That's what happens when you practice.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: Turn off, kill, shock, surprise