office rule
Naija
Etymology
From:English office and rule.
Pronunciation
- ɔ́físrûl
Noun
- Law wey everybody wey dey work for disame place dey follow.
- For dis place, we no dey dress anyhow o, we get office rule wey talk how to dress. — (Here, we have official rules regulating dress code.)
- De don drop office rule for inside everybody mail. — (They have sent the official rules to everyone through their Emails.)
Translations
- English: regulation