oya
Naija
Etymology
- From: Yoruba
Pronunciation
Interjection
- Word wey de dey tell person make start to do something or make e dey do something well.
- Oya! Make we dey go! — (Alright then! Let's go! )
- Oya now, just answer am. — (Please just reply him.)
Synonym
Translation
- English: Alright, Alright then, please.