pepper
Naija
Etymology
- From: English pepper
- Biological name: Piperaceae
Pronunciation
Play
Play
Noun
- Wetin person dey add to food to make am burn for mouth.
- Den I need pepper. — (IBA_23_Bitter-Leaf-Soup_MG__53, Then I need pepper.)
- Slice your pepper small, small. — (ABJ_INF_02_Cooking-Recipes_M__22, Slice your pepper thinly.)
- Because if you go use any oder kind of pepper, e fit no give you dat smell... — (NST_cleaned__35856, Because if you will use any other kind of pepper, it may not give that aroma.)
- When dem do person wetin pain am.
- Jehovah go show Pharaoh pepper! — (jw__9561, Jehovah will deal with Pharaoh.)
- If dem catch anybodi now, we go show dem serious pepper. — (bbc__4257, Anyone caught will be seriously dealt with.).
- Money.
- If na to, if na to spend di pepper, Nigerian man dey spend am. — (ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__79, If it is to spend the money, Nigerian man spends it.)
- I dey, I dey tear di pepper, I dey spend am. — (ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__88, I spend the money, I spend it!)
Related forms
pepper fruit, pepperbodi
Translations
Verb
- When something dey pain person for body.
- Di things wey e talk dey pepper me for body. — (The things he said got me angry.)
- Dis motor Lamborghini Veneno nickname na 'poison' and dat na di perfect car for babe wey just hama to pepper her haters dem. — (bbc__40852,This car, the Lamborghini Venono's nickname is poison and that's the perfect car for a lady who just got into sudden wealth to taunt her haters.)
- But wetin dey pepper Mendes for body na say Ronaldo score 15 goals and finish di competition as highest goal scorer but dem still slide am. — (bbc__23713,But what is annoying to Mendes is that in spite of the fact that Ronaldo scored 15 goals and finished the competition as the highest goal scorer he was still ignored.)
- Wetin dey reign.
- As e dey hot, as e dey pepper, meh una just dey drop una mind. — (BEN_19a_Man-Must-Wack_DG__14, As it is trending, share your views.)
Related forms
pepperbodi
Synonyms
vex, provoke,para
Antonyms
totori,
Translations
- English: be angry, disconcerting