see
Naija
Etymology
From English: see
Pronunciation
- sî
Verb
- Make person use im eye take know as tings be for di world.
- See am! — (WAZP_02_Porico_M__63, Look at it.)
- De no talk sey na you do am. De just dey ask you make you talk wetin you see. — (They are not saying that you did it. They are just asking you to say what you saw.)
- Make someting enter inside person mind con clear.
- I see. — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__137, I understand.)
- But e no punish dem, e try see if dem don change the kind bad mind wey dem get. — (jw__21626, He did not punish them; rather he tried to discern if they had changed the wicked ways.)
- Na sey person meet anoder person.
- Who you go like see for Paradise? — (jw__22689, Whom would you like to meet in paradise.)
- Your face do as if I dey, I dey see you before. — (ABJ_GWA_11_Hungry-No-Go-Kill-Us_DG__12, You look familiar.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: see