shift
Naija
Etymology
From English: shift
Pronunciation
- ʃîft
Noun
- Work wey person dey do wey dey change time.
- I dey enjoy my shift. — (KAD_07_Receptionists_DG__19, I am enjoying my shift.)
- E work na shift yesterday and we believe say e wear im uniform. — (bbc__2573, He was on shift yesterday at work and we believe he wore his uniform.)
Translations
- English: shift
Verb
- Make dem carry someting from where e dey go anoder place.
- Dem shift di date wey dem go talk wheder di person go go jail or e no go go. — ( The date for the trial was postponed.)
- Dem don shift di election wey dem bin plan to do on Sunday 23 December, go Sunday 30 December. — (bbc__28994, The election scheduled for Sunday 23rd of December, has been postpone to Sunday 30th of December.)
- Make person move from one place to anoder place.
- No shift because if you shift, I go faint. — (NST_cleaned__5578, Do not move because if you do, I will faint.)
- I just fall for ground faint if you shift. — (ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__113, I'll fall to the ground and faint if you move.)
- Shift comot for my side. — (Move away from my side.)
Translations
- English: postponed, move