tanda
Naija
Etymology
From English: stand
Pronunciation
- tàndá
Verb
- Make person or someting kak stay for one corner.
- Make una tanda here first, make I observe area. — (You should first of all wait here, let me observe the area.)
- Di Turkish minister for health still take time visit some people wey tanda for Hospital. — (bbc__32652, The Turkish minister of health still took it upon himself to visit some people who are on admission in the hospital.)
- For dis foto, forget di pipo wey stand, check di man we tanda for corner. — (bbc__19785, In this picture, ignore the people standing, and look at the man that stood at the corner.)
- Make una tanda here first, make I observe area. — Egbokhare_2020, You should first of all wait here, let me observe the area.
- Make someting dey for one place.
- Now, di High Court wey tanda for Nairobi don rule say dem suppose add another candidate join for di election. — (bbc__75699, Now, the High Court that is located in Nairobi has ruled that they are supposed to add another candidate for the election.)
- Di club wey tanda for number 18 position for France Ligue 1, sack manager Leonardo Jardim for Thursday. — (bbc__33591, The club that is on the eighteenth position in France Ligue 1 sacked its manager Leonardo Jardim on Thursday.)
Synonyms
Translations
- English: stay, stand