Difference between revisions of "twaale"
(→Naija) |
|||
Line 8: | Line 8: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* twálè | * twálè | ||
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-twaale.f.ogg</sm2> |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-twaale.m.ogg</sm2> |
===Usage=== | ===Usage=== | ||
Line 16: | Line 16: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
Sey person dey hail person. | Sey person dey hail person. | ||
− | *{{ux|dv| Di '''twaale''' James bin give us no be small o!|(NSC_Agnes_2020, | + | *{{ux|dv| Di '''twaale''' James bin give us no be small o!|(NSC_Agnes_2020, James showered us with enthusistic hailings.)}} |
− | *{{ux|dv| | + | *{{ux|dv| Im '''twaale-twaale''' for Oga everywhere nowadays make me know sey im want someting from am.|(NSC_Agnes_2020. The hailings was so much, I just knew he wanted someting from my boss.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
*[[shun]], [[salute]], [[hailing]] | *[[shun]], [[salute]], [[hailing]] |
Revision as of 11:48, 3 November 2020
Naija
Alternative
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- twálè
Usage
Na di NURTW way to hail deir oga dem wit dem two hands up.
Noun
Sey person dey hail person.
- Di twaale James bin give us no be small o! — (NSC_Agnes_2020, James showered us with enthusistic hailings.)
- Im twaale-twaale for Oga everywhere nowadays make me know sey im want someting from am. — (NSC_Agnes_2020. The hailings was so much, I just knew he wanted someting from my boss.)
Synonym
Antonyms
Translations
- English: greet
Verb
Sey person dey hail im leader.
- Dem all twaale for di new chairmo as e drive enta di place. — (NSC_Agnes_2020, They all hailed the new chairman as he entered the place.)
- di conductor twaale di new driver. — (NCS_Agnes_2020, The conductor greeted the new driver.)
Related
Synonym
Antonyms
Translations
- English: greet