twale

Naija

Alternative forms

Pronunciation

  • twálè

Play Play

Noun

  • Wetin de dey use hail person.
  • Buhari troway twale give Team Nigeria  — (BBC_100905, Winter Olympics: Buhari saluted the Nigerian team.)
  • Di twaale James bin give us no be small o!  — (James showered us with enthusiastic greetings.)

Synonyms

Translations

  • English: greetings

Verb

  • Make person dey hail anoder person or people.
  • All of dem twaale for di new chairmo as e drive enta di place.  — (They all hailed the new chairman as he entered the place.)

Synonyms

Translations

  • English: greet

Interjection

  • Word wey de dey use hail person.
  • Twale baba! You too much.  — (I greet you boss! You're good indeed.)

Translation

English: greetings