wash and wear

Naija

Etymology

From: English wash-and-wear

Pronunciation

  • wɔ́ʃànwjɛ̂

Play Play

Noun

  • Clot wey be sey person get wey be sey na only am e dey wear for body.
  • You don wear dis your wash and wear again? No let dem use dis shirt take know you o.  — (You have worn this your everyday attire again. Don’t let them know you for this shirt.)

Related forms

Translation

  • English: regular clothing

Adjective

  • Clot wey be sey person get wey be sey na only am e dey wear for body.
  • E be like dat aunty don buy like your wash and wear gown.  — (That aunty has bought a gown like that one you regularly wear.)

Related forms

Antonym

Translation

  • English: regular clothing