Difference between revisions of "wash wash"
(→Noun) |
(→Naija) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | Fake money. | + | * Fake money. Money wey be counterfeit. |
− | |||
:* {{ux|dv| Di guy bring '''wash wash''' enter market for Aba, na so police dem grab am put for station.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, The man brought counterfeit money to Aba market, so the police arrested and took him to the station.)}} | :* {{ux|dv| Di guy bring '''wash wash''' enter market for Aba, na so police dem grab am put for station.|(NSC_Olukayode.S.M_2020, The man brought counterfeit money to Aba market, so the police arrested and took him to the station.)}} | ||
:* {{ux|dv| Di change wey di conductor for motor park been give me na '''wash wash'''.|( NSC_Olukayode.S.M_2020, The money I was given by the conductor at the car park was fake.)}} | :* {{ux|dv| Di change wey di conductor for motor park been give me na '''wash wash'''.|( NSC_Olukayode.S.M_2020, The money I was given by the conductor at the car park was fake.)}} |
Revision as of 12:29, 27 July 2021
Naija
Etymology
From:English wash
Pronunciation
- wɒ̄ʃ wɒ́ʃ
Noun
- Fake money. Money wey be counterfeit.
- Di guy bring wash wash enter market for Aba, na so police dem grab am put for station. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, The man brought counterfeit money to Aba market, so the police arrested and took him to the station.)
- Di change wey di conductor for motor park been give me na wash wash. — ( NSC_Olukayode.S.M_2020, The money I was given by the conductor at the car park was fake.)
- Gold wey be fake.
- If person no shine eye well, e go buy wash wash for bullion market. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, One needles to be vigilant otherwise, she would buy a counterfeit at the bullion market.)
- Person wey dey washy anoder person with sweet words.
- Dat babe sabi wash wash persin if she won collect ego money. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, That young lady is very good at flattering someone when shes in need of money.)
- I never see person wey dey wash wash like person wey need help from anoder person. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, I have never seen any who flatters like a person in need of someone else help.)
Related forms
Synonym
Antonym
Translation
- English: counterfeit, flatter