Difference between revisions of "wash wash"
(→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * wɔ̀ʃwɔ́ʃ |
+ | |||
<sm2>Pcm-ng-wash wash.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-wash wash.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-wash wash.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-wash wash.m.ogg</sm2> |
Revision as of 13:09, 17 August 2021
Naija
Etymology
From:English wash
Pronunciation
- wɔ̀ʃwɔ́ʃ
Noun
- Fake money. Money wey be counterfeit.
- Di guy bring wash wash enter market for Aba, na so police dem grab am put for station. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, The man brought counterfeit money to Aba market, so the police arrested and took him to the station.)
- Di change wey di conductor for motor park been give me na wash wash. — ( NSC_Olukayode.S.M_2020, The money I was given by the conductor at the car park was fake.)
- Gold wey be fake.
- If person no shine eye well, e go buy wash wash for bullion market. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, One needles to be vigilant otherwise, she would buy a counterfeit at the bullion market.)
- Person wey dey washy anoder person with sweet words.
- Dat babe sabi wash wash persin if she won collect ego money. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, That young lady is very good at flattering someone when shes in need of money.)
- I never see person wey dey wash wash like person wey need help from anoder person. — (NSC_Olukayode.S.M_2020, I have never seen any who flatters like a person in need of someone else help.)
Related forms
Synonym
Antonym
Translation
- English: counterfeit, flatter