Difference between revisions of "block"
(→Naija) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From English: ''block'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 16: | Line 13: | ||
* Frequency in raw corpus: 410 | * Frequency in raw corpus: 410 | ||
* Frequency rank in raw corpus: 762 | * Frequency rank in raw corpus: 762 | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | #Wetin dey use cement make, wey strong, wey dey dey use build house. | |
− | + | #: {{ux|dv|Each '''block''' sef, we dey get like, like twenty houses for each '''block'''. |(NST_cleaned__22841, __no translation__)}} | |
− | |||
− | # | ||
− | |||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
#: {{ux|dv|Na dirty wey dem fit recycle dem dey use to build di '''block''' |(bbc__70590, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Na dirty wey dem fit recycle dem dey use to build di '''block''' |(bbc__70590, __no translation__)}} | ||
− | # | + | #Water wey don taye for freezer wey don strong. |
− | + | #: {{ux|dv| I dey buy '''block''' put for my drinks since light no dey. |(bbc__705, __no translation__)}} | |
− | #: {{ux|dv| | + | #: {{ux|dv| I dey buy '''block''' put for my drinks since light no dey. |(bbc__705, __no translation__)}} |
− | |||
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''bricks, big icecubes'' |
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | #Make person meet anoder person for secret to give am egunje. | |
− | + | #: {{ux|dv|If you no '''block''' di lecturer, you no go pass o.|Egbokhareno translation}} | |
− | |||
− | |||
− | #: {{ux|dv|If you no '''block''' di lecturer, you no go pass o.| | ||
#: {{ux|dv|I go '''block''' di James for office. |(I will meet Jame in the office.)}} | #: {{ux|dv|I go '''block''' di James for office. |(I will meet Jame in the office.)}} | ||
− | # | + | #Make dem use someting cover someting or somewhere. |
#: {{ux|dv|Dem come use big stone '''block''' the front. |(jw__28089, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Dem come use big stone '''block''' the front. |(jw__28089, __no translation__)}} | ||
#: {{ux|dv|We come use newspaper take '''block''' the space. |(jw__9371, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|We come use newspaper take '''block''' the space. |(jw__9371, __no translation__)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
#: {{ux|dv|Dem '''block''' di Lagos/Abeoukuta express way. |(bbc__53089, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Dem '''block''' di Lagos/Abeoukuta express way. |(bbc__53089, __no translation__)}} | ||
− | #: {{ux|dv| | + | #: {{ux|dv|Dem carry my tyre '''block''' road say make motor no pass. |(bbc__705, __no translation__)}} |
− | # | + | #Make dem stop person or someting. |
#: {{ux|dv|'APC dey use moni '''block''' women to run for political office' Kemi Adeosun say she shock say her NYSC certificate na fake |(bbc__8626, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|'APC dey use moni '''block''' women to run for political office' Kemi Adeosun say she shock say her NYSC certificate na fake |(bbc__8626, __no translation__)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
#: {{ux|dv|Di storm blow away ships wey dem park come '''block''' di harbour so other ships no fit pass. |(bbc__38597, __no translation__)}} | #: {{ux|dv|Di storm blow away ships wey dem park come '''block''' di harbour so other ships no fit pass. |(bbc__38597, __no translation__)}} | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | * | + | * [[egunje]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''bribe, block'' |
Revision as of 14:26, 11 January 2021
Naija
Etymology
From English: block
Pronunciation
- blôk
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 1
- Frequency rank in NSC treebank: 2859
- Frequency in raw corpus: 410
- Frequency rank in raw corpus: 762
Noun
- Wetin dey use cement make, wey strong, wey dey dey use build house.
- Each block sef, we dey get like, like twenty houses for each block. — (NST_cleaned__22841, __no translation__)
- Na dirty wey dem fit recycle dem dey use to build di block — (bbc__70590, __no translation__)
- Water wey don taye for freezer wey don strong.
- I dey buy block put for my drinks since light no dey. — (bbc__705, __no translation__)
- I dey buy block put for my drinks since light no dey. — (bbc__705, __no translation__)
Translations
- English: bricks, big icecubes
Verb
- Make person meet anoder person for secret to give am egunje.
- If you no block di lecturer, you no go pass o. — Egbokhareno translation
- I go block di James for office. — (I will meet Jame in the office.)
- Make dem use someting cover someting or somewhere.
- Dem come use big stone block the front. — (jw__28089, __no translation__)
- We come use newspaper take block the space. — (jw__9371, __no translation__)
- Dem block di Lagos/Abeoukuta express way. — (bbc__53089, __no translation__)
- Dem carry my tyre block road say make motor no pass. — (bbc__705, __no translation__)
- Make dem stop person or someting.
- APC dey use moni block' women to run for political office' Kemi Adeosun say she shock say her NYSC certificate na fake — (bbc__8626, __no translation__)
- Di storm blow away ships wey dem park come block di harbour so other ships no fit pass. — (bbc__38597, __no translation__)
Antonyms
Translations
- English: bribe, block