egunje
Naija
Etymology
From Yoruba: egunje
Pronunciation
- ègúndʒɛ̄
Noun
- Money wey de dey give uniform people wey de no suppose give dem.
- If you give police egunje, dem go allow you drive pass. — (If you tip the police officers, you will pass through.)
- Nobody go come meet dem give dem egunje. — (No one will dare to bribe them.)
Synonym
Translations
- English: bribe, tip