Difference between revisions of "brush"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
| Line 20: | Line 20: | ||
# Wetin get soft chukuchuku wey de dey use dey clean teeth. | # Wetin get soft chukuchuku wey de dey use dey clean teeth. | ||
#: {{ux|dv| De talk sey e good make person dey change im tootbrush if e don use am reach three months. |(NSC_Onwuegbuzia-2021, They say it's good for you to change your toothbrush if you have used it for three months.)}} | #: {{ux|dv| De talk sey e good make person dey change im tootbrush if e don use am reach three months. |(NSC_Onwuegbuzia-2021, They say it's good for you to change your toothbrush if you have used it for three months.)}} | ||
| − | + | # Wetin get soft chukuchuku wey de dey use comb head. | |
# {{ux|dv| If you don barb [[abolo]] you no go need brush nah. |(NSC_Onwuegbuzia_2021, If you have have a skin-cut, you won't need a brush then.)}} | # {{ux|dv| If you don barb [[abolo]] you no go need brush nah. |(NSC_Onwuegbuzia_2021, If you have have a skin-cut, you won't need a brush then.)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''brush'', ''toothbrush'' | * English: ''brush'', ''toothbrush'' | ||
| − | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
Revision as of 12:20, 13 January 2021
Naija
Etymology
From: English brush
Pronunciation
- brɔ̂ʃ
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 1
- Frequency rank in NSC treebank: 2775
- Frequency in raw corpus: 15
- Frequency rank in raw corpus: 6284
Noun
- Wetin get soft chukuku wey dey join put for wood or metal wey make de fit use am clean someting.
- Dis rug clean well well na because dey use brush wash am well well. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, This rug is really clean because a brush was used to really scrub it.)
- Wetin get soft chukuchuku wey de dey use dey clean teeth.
- De talk sey e good make person dey change im tootbrush if e don use am reach three months. — (NSC_Onwuegbuzia-2021, They say it's good for you to change your toothbrush if you have used it for three months.)
- Wetin get soft chukuchuku wey de dey use comb head.
- If you don barb abolo you no go need brush nah. — (NSC_Onwuegbuzia_2021, If you have have a skin-cut, you won't need a brush then.)
Translations
- English: brush, toothbrush
Verb
brush: Slang: to kick another person's leg with yours -- Definition in Naija?
- Egbokhare (frequency:Inf)
- If you no take time, I go brush you now. — (If you are not careful, I will kick your legs.)
- mark-obj (frequency:2)
- Sand to brush teeth? — (bbc__86937, __no translation__)
- to brush your hair, bring out powder and make up plus check which cloth you wan wear na di last tin wey go dey your mind, she write. — (bbc__3167, __no translation__)
Derived forms
Synonyms
- jaw 0.78 20, cocoyam 0.77 22, mortar 0.75 19, egusi 0.72 35, maggi 0.72 23, baff 0.72 37, bitterleaf 0.72 18, plug 0.72 9, slice 0.71 18
Antonyms
- jaw 0.78 20, cocoyam 0.77 22, mortar 0.75 19, egusi 0.72 35, maggi 0.72 23, baff 0.72 37, bitterleaf 0.72 18, plug 0.72 9, slice 0.71 18
Translations
- English: Slang: to kick another person's leg with yours