abolo

Naija

Etymology

From: Edoid a-bolo meaning to peel

Pronunciation

  • àbólò

Play Play

Noun

  • Head wey de barb reach ground wey be sey de don comot all di hair.
  • Na so so abolo Johnson dey barb.  — (NSC_2020, It is always a clean-shaven hair that Johnson cuts.)
  • People dey believe sey guy wey dey barb abolo na baddo.  — (NSC_2020, The general belief is that any guy keeps a bald haircut is a bad guy.)

Synonym

gorimakpa, akpan

Translation

  • English: bald head