Difference between revisions of "copy"

m (Conversion script moved page Copy to copy: Converting page titles to lowercase)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
−
===Alternative forms===
 
−
* share 0.70 642, guide 0.67 138, consider 0.64 234, choose 0.61 1099, teach 0.60 1674, expose 0.58 120, download 0.58 144, praise 0.58 576, read 0.57 1737
 
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
−
Borrowed from English copy
+
From: English ''copy''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 16: Line 14:
 
* Frequency in raw corpus: 258
 
* Frequency in raw corpus: 258
 
* Frequency rank in raw corpus: 1113
 
* Frequency rank in raw corpus: 1113
−
 
−
The word is used more in written texts than orally.
 
−
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
−
copy: no definition -- Definition in Naija?
+
* Na someting wey dem make wey resemble anoder [[gan]].
−
 
+
:* {{ux|dv| I beg you know where I keep dat '''copy''' wey you make of your NYSC certificate give me yesterday?. |(NSC_Legbeti_20201. Please do you know where I kept the photocopy of your NYSC certificate that you gave me yesterday?.)}}
−
 
+
:* {{ux|dv|INEC say na '''copy''' of collated results from di immediate lower level of collation na im dem go use. |(bbc__57294. INEC said it is a copy of the collated lower-level result that will be used.)}}
−
# nmod (frequency:15)
+
:* {{ux|dv|Afta im win for 2015, im bin tell one tori pesin for abroad say: I hope you get '''copy''' of di election results. |(bbc__41953. After he won in 2015, he told the foreign correspondent that he hopes he gets a copy of the election results.)}}
−
#: {{ux|dv|INEC say na '''copy''' of collated results from di immediate lower level of collation na im dem go use. |(bbc__57294, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|Afta im win for 2015, im bin tell one tori pesin for abroad say: I hope you get '''copy''' of di election results. |(bbc__41953, __no translation__)}}
 
−
# det-nmod (frequency:6)
 
−
#: {{ux|dv|Dis latest release no be from me but I get a '''copy''' of dat one too. |(bbc__2018, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|But one '''copy''' of di Tintin adventures, Destination Moon wey US astronauts follow sign for am no sell market. |(bbc__23252, __no translation__)}}
 
−
# det (frequency:5)
 
−
#: {{ux|dv|But di '''copy''', '''copy''' too much. |(JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__189, But the imitation is too much.)}}
 
−
#: {{ux|dv|I want all di result of H.I.V. test wey Eva take.Eva get one '''copy''' with am.You no understand. |(deuber__638, __no translation__)}}
 
−
# amod-det (frequency:3)
 
−
#: {{ux|dv|Di second '''copy''' come show with di bow-tie-wearing rabbit, wey di magazine art director Art Paul create. |(bbc__38163, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|If dem claim say dem serve me, make dem show una '''copy''', afterall anytin wey court serve, dem must get dia own '''copy''', im tok. |(bbc__5441, __no translation__)}}
 
−
# acl:relcl-det (frequency:3)
 
−
#: {{ux|dv|E go also include di day wey dem born di pikin as e concern any oder evidence like sey na di '''copy''' be di '''copy''' wey dem don certify for di record for Register of Births. |(hildrights__798, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|Any register, book or record wey subsection mention, other people no go fit see am and di Chief Magistrate no go make any  '''copy''' wey dem certify give any body unless sey court make order. |(hildrights__103, __no translation__)}}
 
−
# acl:relcl (frequency:2)
 
−
#: {{ux|dv|Di Chief Registrar no go make '''copy''' wey dem certify give anybody or give any information inside give another person unless na court give di order sey make dem release am. |(hildrights__803, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|'''Copy''' wey dem certify for di Fostered children register, if dem say dem stamp am or put am inside envelop seal am with seal of Chief Registrar, e go be wetin court go take as evidence  for everything wey dem write inside. |(hildrights__797, __no translation__)}}
 
  
 
====Derived forms====
 
====Derived forms====
−
 
+
* [[copycopy]], [[photocopy]],
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
−
* share 0.70 642, guide 0.67 138, consider 0.64 234, choose 0.61 1099, teach 0.60 1674, expose 0.58 120, download 0.58 144, praise 0.58 576, read 0.57 1737
+
* [[photocopy]]
−
 
 
−
====Antonyms====
 
−
* share 0.70 642, guide 0.67 138, consider 0.64 234, choose 0.61 1099, teach 0.60 1674, expose 0.58 120, download 0.58 144, praise 0.58 576, read 0.57 1737
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
−
* English: no definition
+
* English: ''duplicate''
−
 
 
−
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
−
copy: to cheat in an exam -- Definition in Naija?
 
−
 
  
−
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
* Na to make someting make e be like anoder [[gangan]].
−
#: {{ux|dv|Tunde '''copy''' for di exam. |(Tunde cheated in the exam.)}}
+
#: {{ux|dv|Tunde '''copy''' for di exam. |(Egbokhare2020. Tunde cheated in the exam.)}}
−
# aux-nsubj-obj (frequency:32)
+
#: {{ux|dv|Make we '''copy''' Jesus, |(jw__22863. Let us be like Jesus.)}}
−
#: {{ux|dv|Make we '''copy''' Jesus, |(jw__22863, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|Atletico don '''copy''' Chelsea |(bbc__17886, __no translation__)}}
 
−
# obj (frequency:31)
 
 
#: {{ux|dv|'''Copy''' dis link |(bbc__26204, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Copy''' dis link |(bbc__26204, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Copy''' Jesus Example |(jw__6108, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Copy''' Jesus Example |(jw__6108, __no translation__)}}
Line 73: Line 41:
 
#: {{ux|dv|One way na to '''copy''' how Jehovah take dey do things. |(jw__38249, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|One way na to '''copy''' how Jehovah take dey do things. |(jw__38249, __no translation__)}}
 
# nsubj-obj (frequency:6)
 
# nsubj-obj (frequency:6)
 +
to cheat in an exam
 
#: {{ux|dv|Jesus '''copy''' im Father example. |(jw__19972, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Jesus '''copy''' im Father example. |(jw__19972, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|This is Nigeria: Why Falz '''copy''' America rapper Childish Gambino |(bbc__93701, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|This is Nigeria: Why Falz '''copy''' America rapper Childish Gambino |(bbc__93701, __no translation__)}}
Line 93: Line 62:
 
#: {{ux|dv|That one go make you trust am, learn from am, and '''copy''' im better example. |(jw__22935, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|That one go make you trust am, learn from am, and '''copy''' im better example. |(jw__22935, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|So, as long as we remain with Jesus and '''copy''' e example, we too go get joy. |(jw__21714, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|So, as long as we remain with Jesus and '''copy''' e example, we too go get joy. |(jw__21714, __no translation__)}}
−
# aux-cc-obj (frequency:2)
 
−
#: {{ux|dv|As e dey learn to get the “new character,” and dey '''copy''' Jesus example, e go dey help am dey mature as Christian. |(jw__26059, __no translation__)}}
 
−
#: {{ux|dv|I no think say pickin suppose go dis kain events because children dey chook eye put everything well-well and dey '''copy''' wetin dem see, if you want make your pickin grow well, you no go do dat kain thing. |(bbc__3934, __no translation__)}}
 
  
 
====Derived forms====
 
====Derived forms====

Revision as of 10:02, 19 January 2021

Naija

Etymology

From: English copy

Pronunciation

  • kɔ̀pí

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 258
  • Frequency rank in raw corpus: 1113

Noun

  • Na someting wey dem make wey resemble anoder gan.
  • I beg you know where I keep dat copy wey you make of your NYSC certificate give me yesterday?.  — (NSC_Legbeti_20201. Please do you know where I kept the photocopy of your NYSC certificate that you gave me yesterday?.)
  • INEC say na copy of collated results from di immediate lower level of collation na im dem go use.  — (bbc__57294. INEC said it is a copy of the collated lower-level result that will be used.)
  • Afta im win for 2015, im bin tell one tori pesin for abroad say: I hope you get copy of di election results.  — (bbc__41953. After he won in 2015, he told the foreign correspondent that he hopes he gets a copy of the election results.)

Derived forms

Synonyms

Translations

  • English: duplicate

Verb

  • Na to make someting make e be like anoder gangan.
  1. Tunde copy for di exam.  — (Egbokhare2020. Tunde cheated in the exam.)
    Make we copy Jesus,  — (jw__22863. Let us be like Jesus.)
    Copy dis link  — (bbc__26204, __no translation__)
    Copy Jesus Example  — (jw__6108, __no translation__)
  2. mark-obj (frequency:19)
    Who Gaius be, and why we need to copy im example?  — (jw__46006, __no translation__)
    One way na to copy how Jehovah take dey do things.  — (jw__38249, __no translation__)
  3. nsubj-obj (frequency:6)

to cheat in an exam

  1. Jesus copy im Father example.  — (jw__19972, __no translation__)
    This is Nigeria: Why Falz copy America rapper Childish Gambino  — (bbc__93701, __no translation__)
  2. advcl-obj (frequency:6)
    We dey use hand copy am so that we fit use am for our study.  — (jw__25484, __no translation__)
    How you go take copy Jehovah example when person do wetin vex you?  — (jw__15505, __no translation__)
  3. aux-mark-obj (frequency:6)
    And e make dem to fit copy im character.  — (jw__34087, __no translation__)
    Yes we go fit because Jehovah make us to fit dey copy im character.  — (jw__39690, __no translation__)
  4. - (frequency:5)
    You know sey we si~, we like copy, copy.  — (NST_cleaned__7509, __no translation__)
    Which one of dem you go like copy, and why?  — (jw__45713, __no translation__)
  5. aux-obj (frequency:5)
    Dey copy Jehovah,  — (jw__6947, __no translation__)
    And if we try dey copy im example,  — (jw__1418, __no translation__)
  6. mark (frequency:3)
    You know sey we si~, we like copy, copy.  — (WAZK_13_On-Pidgin_DG__81, You know that we si... we like copying.)
    Which person example better pass to copy if we want endure and wetin help am fit do this one?  — (jw__45811, __no translation__)
  7. cc-obj (frequency:2)
    That one go make you trust am, learn from am, and copy im better example.  — (jw__22935, __no translation__)
    So, as long as we remain with Jesus and copy e example, we too go get joy.  — (jw__21714, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • share 0.70 642, guide 0.67 138, consider 0.64 234, choose 0.61 1099, teach 0.60 1674, expose 0.58 120, download 0.58 144, praise 0.58 576, read 0.57 1737

Antonyms

  • share 0.70 642, guide 0.67 138, consider 0.64 234, choose 0.61 1099, teach 0.60 1674, expose 0.58 120, download 0.58 144, praise 0.58 576, read 0.57 1737

Translations

  • English: to cheat in an exam