copy

Naija

Etymology

From English: copy

Pronunciation

  • kɔ́pì

Play Play

Noun

  • Someting wey dem make wey resemble anoder thing wella.
  • INEC say na copy of collated results from di immediate lower level of collation na im dem go use.  — (bbc__57294. INEC said it is a copy of the collated lower-level result that will be used.)
  • Afta im win for 2015, im bin tell one tori pesin for abroad sey: I hope you get copy of di election results.  — (bbc__41953. After he won in 2015, he told the foreign correspondent that " I hope you get a copy of the election results.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: duplicate

Verb

  1. Make dem make someting like anoder ting, or do someting di way wey anoder person do am.
    • Make we copy dat Micheal Jackson's dance step.  — (Let us imitate Micheal Jackson's dance step.)
  2. Make person write someting from anoder ting.
    • Abeg help me copy Sam number comot from dat my old phone wey i give you make I give Ben.  — (Please help me copy Sam number out from my phone contact so I can give Ben.)
    • For primary school reach JSS3, de dey write note for board make students dey copy. But once you reach SS like dis, de go dey call di note for una, make una dey copy am.  — (In primary school till junior secondary school, they may write on the board for the students to copy. But once you get senior secondary school, they'll dictate the notes for you to copy them down.)
  3. Make person dey look anoder person answer dey write am for exam.
    • De copy for di exam.  — (They cheated in the exam.)
    • Di panel work na to look dem two work make we for fit know which person copy di other for di exam.  — (The panel is to determine who copied from who during the exam.)

Translations

  • English: to imitate, mimic, write, cheat in an exam