Difference between revisions of "baffingwater"
EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== baffing water ===Etymology=== From: English ''Bathing'' and ''water'' ===Pronunciation=== bàfɪ̀ŋwɔ̀tá́ <sm2>Pcm-ng-baffingwater.f....") |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
| Line 12: | Line 12: | ||
* Water wey person fit use baff. | * Water wey person fit use baff. | ||
:* {{ux|dv| Look well o, na '''baffingwater''' dey dat rubber basin but na di one wey di [[galon]] na im you go fit use cook. baffingwater. |(NSC_Onwuegbuzia_2021, Pay attention, the water in the plastic basin is only fit for bathing, the one in the jerry can is is what you can cook with.)}} | :* {{ux|dv| Look well o, na '''baffingwater''' dey dat rubber basin but na di one wey di [[galon]] na im you go fit use cook. baffingwater. |(NSC_Onwuegbuzia_2021, Pay attention, the water in the plastic basin is only fit for bathing, the one in the jerry can is is what you can cook with.)}} | ||
| − | :* {{ux|dv| As long as '''baffingwater''' dey, I no get problem. |( | + | :* {{ux|dv| As long as '''baffingwater''' dey, I no get problem. |(NSC_Onwuegbuzia_2021, As long I can get water to bathe, I'll be alright.)}} |
====Antonym==== | ====Antonym==== | ||
[[drinkingwater]] | [[drinkingwater]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
English: ''bathing water'' | English: ''bathing water'' | ||
Revision as of 09:45, 11 February 2021
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English Bathing and water
Pronunciation
bàfɪ̀ŋwɔ̀tá́
Noun
- Water wey person fit use baff.
- Look well o, na baffingwater dey dat rubber basin but na di one wey di galon na im you go fit use cook. baffingwater. — (NSC_Onwuegbuzia_2021, Pay attention, the water in the plastic basin is only fit for bathing, the one in the jerry can is is what you can cook with.)
- As long as baffingwater dey, I no get problem. — (NSC_Onwuegbuzia_2021, As long I can get water to bathe, I'll be alright.)
Antonym
Translation
English: bathing water