baffingwater

Naija

Alternative Form

baffing water

Etymology

From: English Bathing and water

Pronunciation

bàfɪ̀ŋwɔ̀tá́


Noun

  • Water wey person fit use baff.
  • Look well o, na baffingwater dey dat rubber basin but na di one wey di galon na im you go fit use cook.  — (NSC_2021, Pay attention, the water in the plastic basin is only fit for bathing, the one in the jerry can is is what you can cook with.)
  • As long as baffingwater dey, I no get problem.  — (NSC_2021, As long I can get water to bathe, I'll be alright.)

Antonym

drinkingwater

Translation

English: bathing water