Difference between revisions of "scatter"
(→Verb) |
|||
Line 14: | Line 14: | ||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
* [[scatter scatter]] | * [[scatter scatter]] | ||
− | |||
− | |||
====Antonym==== | ====Antonym==== | ||
* | * | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''scatter'' | * English: ''scatter'' |
Revision as of 14:50, 25 March 2021
Naija
Etymology
From English: scatter
Pronunciation
- skátɛ̀r
Verb
Make someting or people come dey anyhow for one place.
- Dem don scatter all di people wey go vote. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, They have disorganized the voters.)
- If you vex me, I go scatter all your load. — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, If you provoke me, I will scatter your load.)
Related forms
Antonym
Translation
- English: scatter