scatter

Naija

Etymology

From English: scatter

Pronunciation

  • skátà


Verb

  • Make someting or people no be like wetin dem arrange, make e just dey anyhow.
  • Dem don scatter all di people wey go vote.  — (They have disorganized the voters.)
  • If you vex me, I go scatter all your load.  — (If you provoke me, I will scatter your goods.)

Related forms

Antonym

Translation

  • English: scatter