Difference between revisions of "amebo"
(→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
| Line 2: | Line 2: | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From: Urhobo ''avwebọ'' (or amebọ as pronounced by the Yorubas, after adopting it.) | From: Urhobo ''avwebọ'' (or amebọ as pronounced by the Yorubas, after adopting it.) | ||
| − | |||
| − | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* ámԑ̀bɔ́ | * ámԑ̀bɔ́ | ||
<sm2>Pcm-ng-amebo.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-amebo.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-amebo.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-amebo.m.ogg</sm2> | ||
| + | ===Usage=== | ||
| + | * Na favorite wife for a polygamous home in Urhobo land and na she dey gossip everyting wey dey happen for house give de husband. | ||
===Frequency=== | ===Frequency=== | ||
Revision as of 13:54, 10 May 2021
Naija
Etymology
From: Urhobo avwebọ (or amebọ as pronounced by the Yorubas, after adopting it.)
Pronunciation
- ámԑ̀bɔ́
Usage
- Na favorite wife for a polygamous home in Urhobo land and na she dey gossip everyting wey dey happen for house give de husband.
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 1
- Frequency rank in NSC treebank: 3672
- Frequency in raw corpus: 23
- Frequency rank in raw corpus: 4990
Noun
- Na wetin dem dey call person who dey gossip up and down.
- You be amebo. — ( NSC_Legbeti_2020. You are a gossip.)
- Amebo people too don run. — (ONI_16_Thief_DG__189, The Gossips too have ran away.)
- Amebo or aproko be like fuel wey dem add join fire — (jw__1324, gossip can ignite crisis)
- All na amebo o. — (NST_cleaned__20493, It's all gossip)
- Na make person dey gossip.
- Dem sidon do amebo tire. — (NSC_Legbeti_2020. They sat and had enough gossip.)
- I beg I no wan talk because if I mistake mention name, e go be like say I don do wetin dem dey cal amebo. — (NSC_Legbeti_2020, I wont speak otherwise if I drop names while talking, It will look like I'm leaking secrets)
Synonyms
Translations
- English: a gossip, idle talk