gbeborun

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Yoruba gbe (carry), iborun (headscarf)

Pronunciation

  • gbēbòrùn

Play Play

Noun

  • Person wey sabi how to dey gossip people.
  • Di man and im wife sabi do gbeborun.  — (The man and his wife are both gossips.)
  • Shame suppose catch you abi you no know sey na di gbeborun you do scatter dat marriage?  — (You should be ashamed of yourself, don't you know your rumormongering acts caused the breakdown of that marriage?)
  • Even if government call dem whistle blower, na still gbeborun me go call dem.  — (Even if the government call them 'whistle blowers', I will still call them tale bearers.)

Synonyms

Translations

  • English: gossip, rumour mongers.